Thursday 16 February 2012

2face and Annie Macauley making out in bed

I know say una go dey talk say wetin concern me for this one but 4 my mind i talk say i go blog am. This video just came to my notice today two days after the official proposal
(yeah yeah i know its old).  But make una take ur eyes see wetin i take my korokoro eyes see ......love sweet ooo ;)

2 comments:

  1. After how many years... This video is so old though...

    ReplyDelete
  2. 2baba no let people spoil ur image o! you are celebrity icon.

    ReplyDelete